Title DossierAfrobeats

Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Music Video]

Afrobeats

Stream Beamer ( Bad Boys ): https://rema.lnk.to/BeamerID Shop Limited Rema Merch: https://rema.lnk.to/RaveAndRosesID/officialartiststore Stream Rema's Ginger Me on YouTube: https://www.youtube.com/watchv=pRweltAO-zg Stream Rema's Alien on YouTube: https://www.youtube.com/watchv=ozI4TkvceWw  **** Beamer Lyrics ***** Another banger! African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass Shina Peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma! Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason… Hmmm I want to invest in your body o I want to invest with my money o You know say na you I go marry o How many pikin we go born o This our love no go funny huh Me I no go dey play with my shawty huh Anytime I look at your body huh Girl you dey make me dey horny huh Hmm hmm Hmmm Shawty o your body make me go down low Wetting I go do without your love ooo African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass Shina Peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ou yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma! Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason… (Girl I go dey for you) Girl I go dey for you baby o (Dey for you) Girl I go craze for you baby o

Year

2020

Duration

3m

IMDb

7.5

Watch Now

Poster Feed

Cast

R

Rema

Singer

You Might Also Like

Afrobeats7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

Afrobeats7.2

Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022

Afrobeats7.8

BEST OF SHALLIPOPI & ZERRYDL & TEGA BOI DC #shallipopi #amapiano #entertainment #9jamusic

Afropop7.2

OMAH LAY SONGS 2023- best

Afropop7.0

DJ LYTA - SOSO AFROBEAT MIX 2023 | OMAH LAY,BURNA BOY,FIREBOY, REMA,RUGER,AYRA STARR,FIREBOY,DAVIDO

Reggae7.2

Lucky Dube Full Album Top 20 Best Reggae Songs Of Lucky Dube

Christmas Song7.0

Everybody Loves Christmas Song (Official Video) ft Dbanj, Falz and everybody loves Jenifa crew

Hip Hop & Rap7.5

Rich Sex

Hip Hop & Rap7.9

POP SMOKE SONGS/PLAYLIST

Pop7.0

“Takedown” KPop Demon Hunters (Soundtrack from the Netflix Film) | HUNTR/X

R&B7.9

OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys

Desi7.3

Afusic - Pal Pal (Official Music Video) Prod. @AliSoomroMusic

Pop7.6

DAVIDO SONGS/PLAYLIST/HITS 2023

Hip Hop & Rap7.2

Tyga - Sexy ft. Nicki Minaj, Megan Thee Stallion, Offset & Saweetie (Official Video)

Pop7.1

BEST OF CHRIS BROWN

RNB7.8

Rihanna Songs Playlist 2025 (Lyrics) - The Best Of Rihanna - Rihanna Greatest Hits Full Album 2025

POP7.7

Spartacus: House of Ashur - Soundtrack | Ashur Ascends | John Hannah & Lucy Lawless | Starz 9p

POP7.7

"How It's Done" Official Lyric Video | KPop Demon Hunters | Sony Animation

Rock7.7

Goku vs Jiren 「AMV」- ENEMY (Imagine Dragons) ᴴᴰ

Hip Hop & Rap7.2

2Pac - Dear Mama

Pop7.5

Billie Eilish - BIRDS OF A FEATHER (Official Music Video)

POP7.3

Teen Wolf Main Title

Hip Hop & Rap7.7

Dax - "LIFE" (Official Music Video)

Rock7.6

Sonic SMV - Believer

Watch Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Music Video] Online Free in HD | MovieBoxGuru