Joeboy - Focus (Visualizer)
Focus is a song about unrequited love and a romantic interest not being straightforward about their intentions with you,” JOEBOY says, noting that the lyrics were based on situations experienced by one of his producers during the making of his debut album Somewhere Between Beauty & Magic. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM Lyrics Oo no no ye ye ye Focus, sey me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy yeah To like person no be crime And if you like person show your sign I know sey I be player those times Oh no So you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti Moti moti moti moti moti Moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy ye To like person no be crime Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey my mind Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Connect with Joeboy: Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic... Twitter: https://twitter.co
Taon
2021
Tagal
2m
IMDb
7.8
Poster Feed
Cast
Joeboy
Singer
Cast
Joeboy
Singer
Maaari Mo Ring Magustuhan
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Fireboy DML: Tiny Desk (Home) Concert
Mavo x Famous Pluto – Kilogram (Visualizer)
Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022
AMAPIANO MIX 2025| IamMabuya vibes
Best Of Omah Lay 2023
POP SMOKE SONGS/PLAYLIST
MIX HIMRA DRILL I MIX RAP IVOIRE 2025
DJ LYTA - LOVE BONGO MIX 2023 |JAY MELODY,ALI KIBA,MARIOO,ZUCHU, DIAMOND @certifiedhomesltd7871
LOVE OF GOSPEL MIXTAPE – ALABAREPORTS PROMOTION FT DJ MAX A.K.A KING OF DJS
DJ NiiDO - LOVERS ROCK REGGAE MIX: Glen Washington Beres Hammond UB40 Freddie McGregor Sanchez OLD
SQUID GAME (WHITENO1SE x OMIKI REMIX)
Soda Pop PO POLSKU | KPop Demon Hunters
BEST OF CHRIS BROWN
Michael jackson greatest hits da
Best Christmas Songs of All TimeTop 50 Christmas Songs PlaylistXmas SongsMerry Christmas
Squid Game OST - Pink Soldiers (Extended Ver.)
XXXTENTACION - Hope
Kendrick Lamar - Not Like Us
Himra Ninho
Porno (Lyrics/Letra) - Rich Music LTD, Sech, Dalex ft. Justin Quiles, Lenny Tavárez, Feid
Eminem - Mockingbird (Lyrics)
Akon - Lonely
Featured Picks
Naghahanap pa ng mas maraming entertainment? Tuklasin ang aming recommended gaming hub at short-drama destination.


