Title Dossierएफ्रोबीट्स

1da Banton - No Wahala (Lyrics)

एफ्रोबीट्स

Afro No Wahala, Lyrics No Wahala, No Wahala Lyrics, Afro pop, Afro lyrics video, 1da Banton No Wahala #1daBanton #NoWahala Lyrics: Soliye, Soli ye ye ye Problem e no dey finish, make you try dey enjoy oh Wahala e no dey finish oh oh, make you try dey enjoy oh Say Katakata, wuruwuru e no dey finish, make you try dey enjoy Problem e no dey finish, make you try dey enjoy, oya now Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh You see this life, I cannot kill myself I just wan live my life, live am jeje oh I no like wahala, I no go find your trouble I no like kasala, so far my money dey double As my money dey pile up oh, e dey make me happy oh As my money dey pile up oh, e dey sweet my body oh Problem e no dey finish, make you try dey enjoy oh Wahala e no dey finish ohh oh, make you try dey enjoy oh Say Katakata, wuruwuru e no dey finish, make you try dey enjoy Problem e no dey finish, make you try dey dey enjoy, oya now Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh

वर्ष

2022

अवधि

3m

IMDb

7.0

अभी देखें

Poster Feed

कलाकार

1da Banton

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

एफ्रोबीट्स7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

एफ्रोबीट्स7.7

Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)

एफ्रोबीट्स7.6

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4

एफ्रोबीट्स7.0

DJ PEREZ - LAHO MIX, Afrobeat & Amapiano Mix 2025, The Fire Assembly #12

एफ्रोबीट्स7.8

AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE

एफ्रोबीट्स7.8

Burna Boy - Bundle By Bundle [Official Music Video]

एफ्रोबीट्स7.8

Rema - OZEBA (Official Music Video)

एफ्रोबीट्स7.9

Kizz Daniel - Shu Peru (Lyrics)

एफ्रोबीट्स7.3

Seyi Vibez, Omah Lay - MY HEALER (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.9

Michael Blackson is the receptionist from hell. #GhanaJollof

एफ्रोबीट्स7.5

Ruger - Asiwaju (Lyrics)

एफ्रोबीट्स7.7

Omah Lay - Waist [Official Music Video]

एफ्रोबीट्स7.1

Naira Marley X Zinoleesky - Adugbo (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.2

Mavo - Mofe (Official Music Video)

एफ्रोबीट्स7.0

Tems Playlist | Healing

एफ्रोबीट्स7.6

THROW BACK OLD NAIJA AFROBEAT & RNB PURE LOVE VALENTINE MIX DEEJAY DONPEDRO FT 2BABA-BRACKET-FLAVOUR

एफ्रोबीट्स7.0

Sssoundgawd, Mavo - Aura Salad

एफ्रोबीट्स7.2

kidd Carder, Mavo - Big BumBum

एफ्रोबीट्स7.8

Wizkid, Asake - Alaye (Official Audio)

एफ्रोबीट्स7.5

Ayo Maff - God is working (Official Visualizer)

एफ्रोबीट्स7.3

Skyla Tylaa, Kitty Amor, Ruger - Mean 2 Me (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.7

Flavour & Odumeje - WAR READY (Visualizer)

एफ्रोबीट्स7.1

Shoday - OBT (Official Audio) ft. BhadBoi OML

एफ्रोबीट्स7.5

TML Vibez - Trap Lan Je (Visualizer)