Patoranking - Babylon ft. Victony (Visualizer)
Lyrics Babylon Babylon o Babylon Babylon o Yeah yeah (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o (Verse 1) Dem say make I no go enemies dem set trap I waka with leg Like who dey Cele church Normally I no fear My paddy I dey tell you If Corona burst me I no still wear mask Shey you remember when we no fit hold the tears back When we still dey push Iyana School to Festac This my tori you no go fit learn Cos na the kind matter wey go fit to end class (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o (Verse 2) Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Blow that kanaku for your face like Okoro Leader Lion Yes I be idolo Fight and face my fears no ojoro Fire burn Babylon Jésu Man ah move like a stallion Jésu Mi team strong my nuh tag along Jésu World Best ah di champion Vict0ny carry on Them been dey shenk me say I no be member I go reset back if I reason my setback Isi Ebuka, I get big head And I stubborn pass government wey no gree to end SARS (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Me I go run and run until I Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Me I go run and run until I find Heavens Gate o
वर्ष
2023
अवधि
2m
IMDb
7.1
Poster Feed
कलाकार
Patoranking
Singer
कलाकार
Patoranking
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
My Darling
Rema - OZEBA (Official Music Video)
AFROBEAT 2024, 2023 | ALL TIME BEST AFROBEAT | AFROBEAT MASTERPIECE | AFROBEAT MIXTAPE | AFROBEATS)
NIGERIAN LOVE MIXTAPE 2021 || Golo Nation w/ Dj BabyGolo ft Simi, Chike, Ric Hassani, Ladipoe
Afrobeat Mix (BEST OF AFROBEAT 2023) | UNAVAILABLE | Calm Down | Rush | Essence | soso | Hurshy
DJ Mix Ultimate Afrobeat 2023 | New July Afrobeats Songs 2023 | Asake | Naija Afrobeat
Zerrydl – Back To Back (Official Lyric Video)
Seyi Vibez, Omah Lay - MY HEALER (Official Video)
Wizkid, Asake - Jogodo (Official Audio)
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
Omah Lay - Waist [Official Music Video]
KOMASAVA VIDEO MIX 2024 l TRENDING AFROBEAT 2024 #SHOWA VIDEO MIX BY DJ WYTEE #KOMASAVA #COMMAS
Naira Marley X Zinoleesky - Adugbo (Official Video)
Soso (Remix)
Mavo - Mofe (Official Music Video)
Sssoundgawd, Mavo - Aura Salad
Wizkid, Asake - Alaye (Official Audio)
Ayo Maff - God is working (Official Visualizer)
Skyla Tylaa, Kitty Amor, Ruger - Mean 2 Me (Official Video)
Flavour & Odumeje - WAR READY (Visualizer)
Featured Picks
और entertainment चाहिए? हमारे recommended gaming hub और short-drama destination को explore करें।


