Title Dossierपॉप

Love Nwantiti (Acoustic Cover) - CKay

पॉप

[CKay:] My baby my valentine Girl na you dey make my temperature dey rise If you leave me I go die (I swear) You are like the oxygen I need to survive I'll be honest Your loving dey totori me I am so obsessed I want to chop your nkwobi Ule your body dey gbakam isi Ule open am make I see Ule gimme love nwantiti Baby, make a bad man sing o Ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah ah Pounds and dollars I go spend for your head Talk all they want I don't care what they said 'Cause your matter, na hin I come dey carry for my head Every night, na you I wan dey carry to my bed Ololo no tell me no no no You can be my partner, never riding solo-lo And we can do am low-key no need to pariwo I'm feeling what you're doing oya baby carry go (carry go) Ule your body dey gbakam isi Ule open am make I see Ule na you wey dey catch my fancy No dey do me hanky panky Oh no no no no [CKay:] Ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah (they call me Eugene) Ah ah ah ah ah ah ah Girl I want to go but you got me coming Why should I be coming early in the morning Oya shake it make you spend my money Call me Mr. Bee I go make you horny Aii gimme gimme baby make you gimme I go show you loving, I go take you to my city, city Loneliness dey make I look pity You want make I sing Joromi before you go see me (Simi) Fine girl, you know your body badder Same body but come make you shake it for Ghana Kia kia dance for me baby pana Come and kill show ooooo Rockstarrrrrrrr! [CKay:] Ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah ah

वर्ष

2021

अवधि

3m

IMDb

7.4

अभी देखें

Poster Feed

कलाकार

Arvian Dwi

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

पॉप7.5

Fifty Shades Darker • ZAYN, Taylor Swift - I Don't Wanna Live Forever

पॉप7.4

MaWhoo and Master KG - uThukela [Ft. Harry Cane and Eemoh] (Official Video)

पॉप7.1

Inkabi Zezwe, Sjava & Big Zulu - Sayona [Official Visualiser]

पॉप7.9

Majozi (Official Music Video)

पॉप7.9

BIRUNYA CINTA - Difarina Indra Adella Ft. Fendik Adella - OM ADELLA

पॉप7.7

TITIP RINDU BUAT AYAH ll KARAOKE KERONCONG ll EBIET G ADE ll NADA PRIA G=DO

पॉप7.1

Culpa mía / My Fault: K. - Cigarettes After Sex

पॉप7.6

DAVIDO SONGS/PLAYLIST/HITS 2023

पॉप7.6

LDR - Shoti, Sabihin - Zelle New Tagalog Songs 2023 Playlist OPM Hits 2023

पॉप7.9

The Best Westlife Greatets Hits Full Album 2023 - Westlife Playlist Songs

पॉप7.6

Khadeair - Magumba ft Kaytah and Peekay Mzee (VISUALIZER)

पॉप7.9

OPM hits 2020 - New Tagalog Love Songs Playlist 2020

पॉप7.5

RELA KAU TINGGALKAN AKU -TASYA ROSMALA FULL ALBUM TERBARU 2023 OM ADELLA 2023

पॉप7.7

LAGU TERPOPULER REMAJA 2000AN

पॉप7.5

Lagu Pop 2000an Indonesia Tanpa Iklan | Playlist Lawas Nostalgia Paling Enak Didengar

पॉप7.4

TAK SEDALAM INI - ARIEF PUTRA FULL ALBUM TERBAIK 2025 | HARUSKAH AKU MATI | LAGU POP MELAYU 2025

पॉप7.4

Nick & Noah’s Relationship | My Fault

पॉप7.3

Maher Zain Full Album | Kumpulan Lagu Terbaik Maher Zain 2023 | Maher Zain The Best Songs

पॉप7.9

Noah's Ark | Bible Story For Kids -( Children Christian Bible Cartoon Movie ) The Bible's True Story

पॉप7.0

Maître Gims - Naïf

पॉप7.9

SHOLAWAT NABI TERBARU NISSA SABYAN 2024 ||MP3 SHOLAWAT TERBARU 2024 NISSA SABYAN || FULL SHOLAWAT

पॉप7.1

DJ SLOW NONSTOP REMIX 2023 || DJ LUKA SEKERAT RASA X DJ BAWALAH AKU BERSAMAMU REMIX

पॉप7.6

1 JAM SHOLAWAT PENENANG HATI YANG SEDANG GELISAH & STRESS | SHOLAWAT MENYENTUH HATI 2023

पॉप7.8

NOAH PETERPAN FULL ALBUM 2023