Moses Bliss - E dey flow (Lyrics)Ft Neeja, Ajay & Asika
Moses Bliss - E Dey Flow (Lyrics) Ft Neeja, Ajay & Asika For music submission, business enquiry and copyright issue ЁЯУйgoldenfishent200@gmail.com (Lyrics) E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show I no fit count I no fit count oh The blessing of God Upon my life oh See as my life E don balance oh Na the grace of the Lord Taking me high (Oh oh oh) No be fantasy Your love is my reality The anointing Dey break the yoke All of dem dey believe Say my God no dey bobo The way you pamper me Steadily oh Surprising me constantly oh Boosting my energy oh oh This your love no be fallacy oh Even the blind can see oh Wetin u do for me oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show The oil flowing steady Comot the boy from trenches Hilux no fit park my blessings I dey on God So I'm never stressing "No ooh" Falala Falala Under the umbrella I get eternal life Me no fit suffer My daddy Ogaranya E put the oil for my head When I look around oh oh Everything I dey see Just dey make me believe say Oil dey my head oh As u see me dey shine oh oh Sapa and me be like bread and tea before Jehovah help me oh Now I don dey select Odogwu na my connect All of my songs Just dey make sense Oil dey my head oh Na the word I dey confess Wey come dey make me the best Who God don bless no man contest Oil dey my head oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show E dey show Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow
рд╡рд░реНрд╖
2024
рдЕрд╡рдзрд┐
3m
IMDb
7.3
Poster Feed
рдХрд▓рд╛рдХрд╛рд░
Moses Bliss
Singer
рдХрд▓рд╛рдХрд╛рд░
Moses Bliss
Singer
рдЖрдкрдХреЛ рдпреЗ рднреА рдкрд╕рдВрдж рдЖ рд╕рдХрддреЗ рд╣реИрдВ
My WORSHIP PLAYLIST TODAY | 1HR DWELLING PLACE
ADA EHI - ONLY YOU JESUS
Don't Give Up On Me - (Extended Official Lyrics) Grace Idowu ft The King Will Come | Soul Reaching
ЁЯФ┤ Nonstop Morning Worship Songs |Best Spirit Filled Morning Worship Songs |Gospel Music Mix @DJLifa
GOSPEL MUSIC 2023 тЬЭ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
A DEEP WORSHIP MOMENT WITH MINISTER GUC | Best Praise and Worship Songs | Worship Mixtape
Yahweh Sabaoth | Nathaniel Bassey
ELEVATION WORSHIP Top Hits Elevation Worship Music 2022 Playlist Elevation Worship Music
Worship Songs Filled With Anointing | African Mega Worship Songs | Mercy Chinwo | Ebukasongs | VOL 2
Celebrate Jesus with Powerful Gospel Reggae Tunes
Top Steve Crown South African Gospel Songs 2022 || Greatest Steve Crown Gospel Music Playlist 2022
Adeyinka Alaseyori - O Waaye Funmi Oke (Official Lyric Video)
Best Praise and Worship Songs 2024 - Top 500 Christian Gospel Songs Of All Time - Praise & Worship
BEST SWAHILI WORSHIP MIX OF ALL TIME | 2+ HOURS OF NONSTOP WORSHIP GOSPEL MIX | DJ KRINCH KING
7 Hours Non-Stop Total Surrender | Soaking Worship - Victor Thompson
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|
Burna Boy | Afro Beat | Music Playlist
Best Gospel Worship Songs - Tim Godfrey, Nathaniel Bassey, Moses Bliss, Mercy Chinwo, Ebuka Songs
AFRICAN 2025 PRAISES MIX | AFRICAN SUPER PRAISE 2025 MIX #2025
TOP GOSPEL PLAYLIST The American Gospel Music Tasha Cobbs, Cece Winans, Sinach, Donnie McClurkin
ADA EHI x MERCY CHINWO - YES SIR | The Official Music Video
Featured Picks
рдФрд░ entertainment рдЪрд╛рд╣рд┐рдП? рд╣рдорд╛рд░реЗ recommended gaming hub рдФрд░ short-drama destination рдХреЛ explore рдХрд░реЗрдВред
Instant Games
Gamixo
Puzzles, cards, sports рдФрд░ quick challenges рд╡рд╛рд▓реЗ casual browser games рдХреБрдЫ рд╣реА рд╕реЗрдХрдВрдб рдореЗрдВ рдЦреЗрд▓реЗрдВред
Short Drama
VSKIT Drama
Trending mini-series, romance stories рдФрд░ рдирдП short dramas рдХреЛ fast daily updates рдХреЗ рд╕рд╛рде рджреЗрдЦреЗрдВред


